I love you, I love you
No be for mouth
Man wey no get money
Wetin woman wan take am do
Abeg na who sent poor man.
The guy is good, the bobo correct
Na him pocket make am o
Soup wey sweet, na money kill am
Woman wey fine, na change make am-o!
I love you, I love you,
No be for mouth
Something dey inside-o!
�Nsikak Andrew, 16th September, 2007